MP3JOSS

Ayra Starr - Rush (Lyrics)

Ayra Starr - Rush (Lyrics)

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

Title Ayra Starr - Rush (Lyrics)
Author Unique Vibes
Duration 3:07
File Format MP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=f1UzvN-YLcQ

Description

Ayra Starr - Rush (Lyrics)
✖ Unique Vibes Merch: https://uniquevibes.shop

► Unique Vibes
Merch: https://uniquevibes.shop
Spotify: https://spoti.fi/2LrpDX7
Instagram: https://www.instagram.com/uniquevbs
Discord Server: https://discord.gg/VSHcHZ8
Soundcloud: https://soundcloud.com/unique_vibes

-----------------------------------------------------------------------------------------------
Stream Ayra Starr - Rush (Lyrics): https://open.spotify.com/track/1rrqJ9QkOBYJlsZgqqwxgB?si=6d8603496b36405c

► Ayra Starr
https://www.instagram.com/ayrastarr/
https://twitter.com/ayrastarr
https://www.facebook.com/starrayra

Ohh (Vibez)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
'Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh

Wallpaper: unsplash.com

I don't own the music in this video. Please contact the artist/label if you want to use it.
If you need a song removed from my channel, please contact me here:
hello@uniquevbs.com

Ayra Starr - Rush (Lyrics)

#ayrastarr#rush#rushlyrics#uniquevibes

🎧 Just For You

🎵 Be Mine - Kamrad 🎵 Birds Of A Feather - Billie Eilish 🎵 Abracadabra - Lady Gaga 🎵 Childlike Things - Fka Twigs 🎵 Blurred Lines - Robin Thicke Feat… 🎵 Roar - Katy Perry 🎵 Victory Lap - Fred Again..., Skepta &… 🎵 Chains And Whips - Clipse Feat. Kendrick… 🎵 Just The Way You Are - Bruno Mars 🎵 Get Lucky - Daft Punk Feat. Pharrell… 🎵 Die With A Smile - Lady Gaga & Bruno Mars 🎵 Messy - Lola Young