MP3JOSS

Fireboy DML & Asake - Bandana (Lyrics video)

Fireboy DML & Asake - Bandana (Lyrics video)

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

TitleFireboy DML & Asake - Bandana (Lyrics video)
AuthorJustified Melody
Duration3:01
File FormatMP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=a7UU1EuQ9d4

Description

♫ Fireboy DML & Asake - Bandana

For music submission. Email: justifiedmelody1@gmail.com
Stream/Download: https://sptfy.com/Thegoodtimemelodies
Subscribe: https://www.youtube.com/c/JustifiedMelody

Follow JM on:
Instagram: https://www.instagram.com/justifiedmelodie/
Twitter: https://twitter.com/JMofficia/

Stream/Download: https://music.empi.re/bandana
Watch: https://www.youtube.com/watch?v=MxOuB...
Subscribe: https://www.youtube.com/c/JustifiedMe...

#FireboyDML #Asake #bandana

⏯ Lyrics
Low-key
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem, dem know me
Since '06
I've been writin' this story
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know peace)
I dey lowkey
But, I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
'Til eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
"Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup")
But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I'm not joking
All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since '06 ('06)
I've been writin' this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)
Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money
Dem never see me comin'
Hmm-mm, comin'
Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

fireboy dml bandana,
bandana lyrics,
bandana fireboy dml,
fireboy bandana,
fireboy bandana lyrics,
afrobeat,
asake bandana,
:) For music submission. Email justifiedmelody1@gmail.com
Justifiedmelody - Subscribe and turn the notif bell

🎧 Just For You

🎵 Love Somebody - Morgan Wallen 🎵 Soda Pop - Kpop Demon Hunters Cast 🎵 Forget You - Ceelo Green 🎵 Let Her Go - Passenger 🎵 Tonight - Pinkpantheress 🎵 Sexy And I Know It - Lmfao 🎵 Jump - Blackpink 🎵 Wassup - Young Miko 🎵 Luther - Kendrick Lamar & Sza 🎵 Pink Pony Club - Chappell Roan 🎵 Catch These Fists - Wet Leg 🎵 Baller - Abor & Tynna