MP3JOSS

Victony & Asake - Stubborn (Lyrics Video) me i no dey hear word o, i stubborn

Victony & Asake - Stubborn (Lyrics Video) me i no dey hear word o, i stubborn

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

TitleVictony & Asake - Stubborn (Lyrics Video) me i no dey hear word o, i stubborn
AuthorSUPER LYRICS HUB
Duration3:10
File FormatMP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=51WIiQhOfqU

Description

Artist: Victony, Asake
Song title: Stubborn

Lyrics

Yeah, yeah, yeah, oh (another world)
Yeah, yeah, yeah
Yeah
Solo, solo, solo, solo
You know I've been riding solo
You before my 'tori get promo
Now dem dey call me idolo
Idolo, idolo, idolo
Make nobody call me idolo again
No idolo wey fit perfect
When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no geti kọbọ
See Aboniki full my cupboard
O ni, "So many things you dunno
So many things you dunno" (dunno)
Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum
Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word o (I stubborn)
And I stubborn gan ni (stubborn)
Me, I no fit be your idolo (stubborn)
Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
Me, I no fit be your idolo (ọmọ, mo stubborn gan)
Mo stubborn gan (stubborn)
Yeah, dunno (dunno), make I carry dem go where dem no know
Make I give dem the steps like Poco
Originality, no be bobo, hmm
Ọmọ iya mi, owo ni koko (owo ni koko)
I dey fight all the wars on a low-low (low, low)
Gbe kolos, emi nikan on a solo (solo)
E be like say ye, I don kolo
Jago say, "Na lie, " uhn-uhn, say na igbo (stubborn)
Hm-hm Ọlọhun (Ọlọhun)
Ẹlẹda mi majẹ ń ṣ'Ọlọhun (ṣ'Ọlọhun)
Bukata mi o ti pọ gan o
For my family, I be stubborn
I be stubborn
Ọmọ ọgbọn (stubborn)
Enter their body like two guns
Ka-ka-ka-ka, wọn ni ku tan
Yeah-yeah, yeah, yeah
Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word o (I stubborn)
I stubborn (stubborn)
Me, I no fit be your idolo (stubborn)
Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
Me, I no fit be your idolo (I stubborn) (stubborn)
Stubborn
Yeah, Rambo
That man he is a bombo
Normally shey ajẹbo sef na hustler
Get to the money pronto
Dey-dey call me Dike like Tonto
From Igbo Elerin to Igando
I've never been missing in action
They start to dey call me Uche Jumbo
When I dey wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I no geti kọbọ
When Aboniki full my cupboard
O ni, "So many things you dunno o–, so many things you dunno"
Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum, yeah
Ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word o (I stubborn)
(Stubborn)
Me, I no fit be your idolo (I stubborn)
(Yea-yea, oh) ayy, ayy, stubborn
Me, I no dey hear word, oh (I stubborn)
Me, I no fit be your idolo (I stubborn)
Mo stubborn

#superlyricshub #bricelyricshub #victony #asake #stubborn #lyrics #2023lyrics #2024lyrics #mylyrics2023 #mylrics2022 #eolyricsug

🎧 Just For You

🎵 Someone Like You - Adele 🎵 Let Her Go - Passenger 🎵 Azizam - Ed Sheeran 🎵 Survive - Lewis Capaldi 🎵 Illegal - Pinkpantheress 🎵 Golden - Huntr/X, Ejae, Audrey Nuna, Rei… 🎵 Manchild - Sabrina Carpenter 🎵 Lose Control - Teddy Swims 🎵 Afterlife - Alex G 🎵 We Found Love - Rihanna Feat. Calvin… 🎵 Despacito - Luis Fonsi & Daddy Yankee… 🎵 Headphones On - Addison Rae